Aproko from inside Germany tok say more than 135 tennis players, including one player wey dem rank for the ATP top 30, don implicate for one international betting scandal.
Pidgin
Cristiano Ronaldo bin provoke para after one pitch invader bin run enter pitch grab am for the end of Juventus 2-0 kondo kpake for Bayer Leverkusen on Wednesday.
Tori say Vandals don try use saw to cut the feet of the statue of Zlatan Ibrahimovic and dem even put rope round im neck.
Aproko say dem fit amend the use of video assistant referees for marginal offside decisions next season if the joint bid by Uefa and the home nations’ football associations succeed.
Tori say the WBC don formally reinstate British heavyweight boxer wey be Dillian Whyte as the mandatory challenger for Deontay Wilder World Boxing Council world heavyweight title.
Chelsea manager wey be Frank Lampard believe say nnayi ukwu Carlo Ancelotti fit coach anywhere wey e like for inside world’ after the Italian collect akpako sack as Napoli oga on Tuesday night.
B4 b4 tennis world No 1 wey be Caroline Wozniacki don make announcement say she go comot hand from tennis after next month Australian Open.
Aproko wey dey come out from France say Under pressure Napoli oga wey be Carlo Ancelotti it make surprise waka go back the Paris Saint-Germain hot seat.
Bayern Munich Winger wey be Kingsley Coman don insist say im no dey even think am at all or now to waka comot for the Bundesliga champions dem.
Tottenham say dem go listen to offers wey dey under £40million for Christian Eriksen for January as chairmo Daniel Levy dey push to sell am sharp.