Browsing: Pidgin

Tori say the EFL don charge Derby County sake of say dem make excess losses under FFP regulations.

E be like say Kubrat Pulev don confirm say im go jam world heavyweight champion wey be Anthony Joshua for…

Tori say Israeli Roy Nissany go be Williams test driver for inside Formula 1 for 2020.

Coach Mikel Arteta tok say na real big shame say Arsenal no go get skippo Pierre-Emerick Aubameyang for three games…

Cameroon don come out to announce say the 2021 Africa Cup of Nations go start on 9 January after dem…

Tori say dem don sack Mark van Bommel as the head coachee of PSV Eindhoven after e kolobi two wins…

Tori say Football governing join body, FIFA don announce today Monday say dem on file one civil lawsuit against b4…