Browsing: Pidgin

Fifa and Fifpro  wey be the world players union join body don set up one global fund to take protect…

Gbajo gbanjo who go buy o, dis na the kine bell wey Manchester United dey ring as dem don turn …

UFC commentator  wey be Joe Rogan don tarsis come  accuse judges of the sports say dem no  understand martial arts.

Tori say no be only Lionel Messi dey para provoke for Eric Abidal comments dis week.Aproko wey dey come out…

E remain small tin make reigning FIFA Women World Cup Champions wey be the United States Women National Team (USWNT)…

Ross Brawn tok say Formula 1 go try to reschedule the Chinese Grand Prix if e no go fit hold…

Barcelona don comot hand as dem dey try land Juventus defender wey never settle wey be Matthijs de Ligt dis…