Super Falcons Coach Blasts NFF… Berates unrealistic Expectations ahead of Must-Win Banyana ClashAugust 13, 2026
Super Falcons’ Francisca Ordega Reveals What Shocked Her as Nigeria Crashed Out of WAFCONAugust 12, 2026
April 4, 2019Sunshine Stars don get chacha Team BusApril 4, 2019 So that their waka for matches go dey go serewere and for players to gbadun their journey waka, the Ondo…
April 4, 2019LMC nack Katsina United akpako sanctionsApril 4, 2019 Tori wey dey say LMC don carry akpako Sanctions samma Katsina United sake of say dem breach Fair Play Principles.
April 3, 2019Okafor Rugby team kpake ChampionshipApril 3, 2019 For inside rugby matter, Thankgod Okafor’s RC Montemor bin kpake the Portuguese second tier of rugby championship after dem kpokpo…
April 3, 2019Make home-based players put mind for wetin dem dey do – MaduApril 3, 2019 Super Falcons Assistant coachila wey be Maureen Madu don come out to tok say e totori am as player wey…
March 28, 2019‘We ready come’, says Bayelsa Queens coach AdukuMarch 28, 2019 Bayelsa Queens Head coachila wey be Moses Aduku tok say im dey ready to kolobi the top prize for the…
March 25, 2019Na Naija go host Africa Volleyball Zone 3 clubs ChampionshipMarch 25, 2019 Tori say everything don dey set to host the second edition of the Confederation of Africa Volleyball (CAVB) Zone 3…
March 25, 2019One fan kpuff as Zimbabwe, DR Congo qualify for Afcon 2019March 25, 2019 Zimbabwe FA don come out to tok say one fan kpuff when crowd bin scatter dey run (oyibo dey call…
March 21, 2019E don happen o! NWFL don set deadlines for League registrationMarch 21, 2019 D Nigeria Women Football League board pipu don come out to set deadlines for clubs to carry register for the…
March 21, 2019Na wa o! Dem don shift NNL season again?March 21, 2019 After postponement upon postponement, tori wey dey now say the Nigeria National league don shift go 3rd of April wey…
March 18, 2019NAIJA U19 CRICKET TEAM SHOCK HOST NAMIBIAMarch 18, 2019 Naija U19 Cricket Team surprise everybody wen dem carry akpako samma host Namibia for the curtain raiser of the Africa…