Browsing: Pidgin
So that their waka for matches go dey go serewere and for players to gbadun their journey waka, the Ondo…
Tori wey dey say LMC don carry akpako Sanctions samma Katsina United sake of say dem breach Fair Play Principles.
For inside rugby matter, Thankgod Okafor’s RC Montemor bin kpake the Portuguese second tier of rugby championship after dem kpokpo…
Super Falcons Assistant coachila wey be Maureen Madu don come out to tok say e totori am as player wey…
Bayelsa Queens Head coachila wey be Moses Aduku tok say im dey ready to kolobi the top prize for the…
Tori say everything don dey set to host the second edition of the Confederation of Africa Volleyball (CAVB) Zone 3…
Zimbabwe FA don come out to tok say one fan kpuff when crowd bin scatter dey run (oyibo dey call…
D Nigeria Women Football League board pipu don come out to set deadlines for clubs to carry register for the…
After postponement upon postponement, tori wey dey now say the Nigeria National league don shift go 3rd of April wey…
Naija U19 Cricket Team surprise everybody wen dem carry akpako samma host Namibia for the curtain raiser of the Africa…