Browsing: Pidgin
Tori say every qualified team for this year AFCON tournament go kolobi at least $600,000 each go house for participation.
Aproko wey dey say 3SC players don do medicals to make sure say dey better state of health. Dem do this one…
Tori say b4 b4 Brazil football Oga wey be Jose Maria Marin don collect Akpako life ban sake of say…
As the draws for the Afcon 2019 don come and go so, many ex-internationals and presidos of football federations still…
Aproko wey dey say Naija international midfielder wey be John Ogu fit piante comot for Israel wen season end after…
Smallie Nigerian defender wey be Daniel Obi bin play im first game for Leicester City U18s as dem kpokpo over Norwich…
Nigeria under 19 handball male team on Sunday fall yakata to Chinese Taipei for the final of the IHF International…
Tori say the African Beach Games 2019 wey go shele for Cape Verde for June go see the first ever…
As e dey so, the Afcon 2019 draws wey shele for inside Egypt put Nigeria for Group B together with Guinea,…
Naija international wey be Peter Olayinka fit miss Slavia Prague waka go London next week for the second leg of…