Browsing: Pidgin
Tori wey dey say Ghana Don sharply go kolobi two technical experts wey be Jermaine Lopia and Simon Copley from…
As the countdown and preparations continue for the Womens world Cup for inside France, the Cameroon women’s national team no…
Tori wey dey say China Don call back b4 b4 Italy coachee wey be nnayi ukwu Marcello Lippi to come…
For the first games wey dem Don play so, Colombia pour sand for the Garri of host Poland. The South…
MATCH DAY 22/22 Sunday, 26/05/19 4 pm. GROUP A: *Rivers Utd FC vs Bendel Insurance FC. *Wikki Tourist FC…
Tori say Nigeria Professional Football League (NPFL) Coaches, Players and Officials dem go honour late Coachila Solomon Ogbeide.
Kano Pillars Football club don book Super 6 playoff after dem kpokpo Delta Force of Asaba 3-0 kondo for the…
Presido of the Nigeria Football Federation, Mr. Amaju Melvin Pinnick tok say the football governing join body go soon institute …
The matchday six of the NNL go she’ll dis weekend for all the designated centers as dem take schedule am.…
Tori wey dey say Rugby Africa go host the Rugby Africa Women’s Cup for inside Johannesburg, South Africa for August 2019, na…