Browsing: Pidgin
The FIFA women’s world cup don finally start as host France open the 2019 Women’s World Cup with better 4-0…
Arsenal player Mesut Ozil don marry im Fiancee wey be Amine Gulse for Istanbul and na Turkey Presido Erdogan be…
Tori say dem don release the Confederation of African Football (CAF) Presido wey be Ahmad without any charge after dem…
Tori say Neymar no go play for the Copa America after e wound for ankle for Brazil friend friend gbege with…
Aproko wey dey say the Cameroon Football Federation (Fecafoot) wan send delegates go jam with Liverpool and indomitable Lions player Joel Matip…
Tori wey dey say the Confederation of African Football don decide say Espérance Sportive de Tunis and Wydad Athletic Club…
Gbegerism to take determine who kpake league don start today for Agege Stadium Lagos as Enugu Rangers wey dey group…
United States Don carry better shock give France for the Under-20 World Cup wey dey shele for inside Poland.
Tori wey dey on ground say Cuban mixed martial artist, former freestyle wrestler and UFC fighter wey be Yoel Romero don kolobi $27.45 million…
After the 4-1 Yakata falling of Arsenal for the Europa League Final against Chelsea, b4 b4 Gunners midfielder wey be…