Browsing: Pidgin
Organisers tok say dem don invite Caster Semenya to come run for the 800m for Sunday Diamond League Meeting for…
Algeria don call Montpellier striker Andy Delort to take replace Haris Belkebla wey Coach Djamel Belmadi bin drop sake of…
Manchester City midfielder Bernardo Silva tok say im support the introduction of the video assistamnt referee VAR as im believe…
Australia come from 2-0 kondo down to kpokpo Brazil 3-2 for gbegerism wey make Brazil chop first group-stage yakata falling…
Naby Keita don join im Guinea training camp for Marrakech after im e kolobi the 2018-19 Uefa Champions League title…
As the Afcon Tournament go soon start dis Month so, Tanzania coachila wey be Emmanuel Amuneke don finally name im…
With dis one wey young players no fit kolobi grand slam for the hand of oldies dem for major tournaments,…
Uganda Football Federation (Fufa) don confirm say the Cranes midfielder wey be Moses Waiswa no go play for dis month…
Tori say Montenegro don pursue their Serbian manager wey be Ljubisa Tumbakovic sake of say e no gree to take…
World number one Novak Djokovic waka for the French Open don end as Dominic Thiem nack am comot for the…