Browsing: Pidgin
Atletico Madrid dey plan to move for Real Madrid floppy wey be James Rodriguez. Dem don link the Colombian playmaker…
Presido of the Guinea Football Federation (FGF) wey be Antonio Souare, don charge the national team say make dem do…
Tori say Chelsea get reach the June 30 to take kolobi Real Madrid midfielder wey be Mateo Kovacic.
B4 b4 Barcelona striker and Cameroon international wey be Samuel Eto’o Don encourage Egypt player Mohamed Salah Comot Liverpool go join…
After Morocco manage kpokpo Namibia 1-0.kondo on Sunday for the Africa Cup of Nations group kasala, their coachee wey be…
As the women’s world Cup continue for inside France naija so VAR (video assistant referee) continue to dey cause quarrel.
Nigeria coachila Gernot Rohr dey hope to kpake win against first timers wey be Burundi to helep boost im team…
Cameroon player Ajara Nchout kolobi two ogbonge goals wey include injury-time winner, as the Lionesses kpokpo New Zealand 2-1 to…
B4 b4 UEFA presido wey be Michel Platini tok say im dey innocent of all the charges dem wey dem…
Tori say Manchester United ready to give Paul Pogba better contract with plenty kpogiri as dem dey desperate for am…