Gomes don do operation

Everton dey expect Everton midfielder Andre Gomes to recover wella after e do operation  to take repair the fracture dislocation wey e get for im right ankle.

The 26-year-old Portugal international bin suffer the wound for im side Sunday 1-1 draw with Tottenham.One club statement tok say the operation wey shele on Monday go extremely well.

Gomes go dey hospital to recover  before e go come start im rehabilitation under the guidance and shook eye of Everton medical staff.

Cenk Tosun wey kpake Everton 97th-minute equaliser tok say im team players nearly cry for the dressing room after the game finish.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

Share to...