FIFA don sue Blatter and Platini

Tori say Football governing join body, FIFA don announce today Monday say dem on file one civil lawsuit against b4 b4 presido Joseph ‘Sepp’ Blatter and b4 b4 vice-presido Michel Platini to take recover CHF 2 million (€1.8 million) wey Platini bin collect for 2011.

Dem don file the claims for one Swiss courts after the unanimous resolution wey the FIFA Governance Committee bin adopt recently wey be say bin emphasize say FIFA dey duty-bound to try recover the kpogiris wey one official give the other official.

Dem add join say once dem recover am, Dem go put dis money dem back into football development, wey be where the money suppose dey in the first place.

The two men bin argue say the money bin dey part of one oral agreement between them and say e suppose act as payment to Platini for the four years wey e bin serve as advisor to Blatter from 1998 go reach 2002.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

Share to...