Author: Jovita Eke

Netherlands oga wey be Ronald Koeman tok say Georginio Wijnaldum bin sidon yarn with im team-mates about racism before im celebrate as e do for the 5-0 kondo akpako nacking of Estonia.

Read More

Dem don suspend American boxer Ryan Martin for four years sake o say e fail drugs test after im fight against Scotland boxer Josh Taylor for Glasgow.

Read More

Argentina legend wey be Diego Maradona don comot hand as manager of Gimnasia y Esgrima La Plata, less than three months after e begin dey coach the club.

Read More

Manchester City try but dem don fail their initial bid to get the Court of Arbitration for Sport (Cas)to stop Uefa shook eye enter inside possible breach of Financial Fair Play (FFP) rules dem.

Read More

The Super Eagles of Nigeria this evening right there for inside Uyo got their Afcon 2021 waka on a good note as dem kpokpo benin republic 2-1 to carry top group L with 3 points.

Read More

Sam Kerr wey the whole world see as one of the best strikers wey dey for world, don waka go join Women Super League leaders wey be Chelsea. She be the all-time leading scorer for the National Women Soccer League for the US and the Australian W-League.

Read More

Marathon world record holder wey be Brigid Kosgei dey among the five finalists wey dey the list for the Female World Athlete 2019 award.

Read More