Author: Jovita Eke

Italy defender wey be Giorgio Chiellini don come out to accuse and tasis Real Madrid say dem rig last year Ballon d’Or as e claim say dem stop Cristiano Ronaldo from kolobing the award.

Read More

Tori say Paris Saint-Germain star Kylian Mbappe dey wait until season end before  e go make any decisions as e take concern im future.

Read More

Tori say dem don officially finish the Tokyo National Stadium wey go be the centrepiece of next year Olympic Games and dem don hand am over to their owner and operator wey be the Japan Sport Council.

Read More

Deontay Wilder don come out to describe himself as the “hardest hitter wey dey inside boxing” after  e knock Luis Ortiz down for the seventh-round for inside Las Vegas on Saturday.

Read More

Tottenham Hotspurs chacha manager wey be Jose Mourinho don tok say Tottenham no go kpake Zlatan Ibrahimovic come the club for as e yarn say need no dey sake of say im get the best striker for England wey be Harry Kane.

Read More