Author: Jovita Eke

Cristiano Ronaldo bin provoke para after one pitch invader bin run enter pitch grab am for the end of Juventus 2-0 kondo kpake for Bayer Leverkusen on Wednesday.

Read More

Aproko say dem fit amend the use of video assistant referees for marginal offside decisions next season if the joint bid by Uefa and the home nations’ football associations succeed.

Read More

Tori say the WBC don formally reinstate British heavyweight boxer wey be Dillian Whyte as the mandatory challenger for Deontay Wilder World Boxing Council world heavyweight title.

Read More

Chelsea manager  wey be Frank Lampard believe say nnayi ukwu Carlo Ancelotti fit coach anywhere  wey e like for inside world’ after the Italian collect akpako sack as Napoli oga on Tuesday night.

Read More

B4 b4 tennis world No 1 wey be Caroline Wozniacki don make announcement say  she go comot hand from tennis after next month Australian Open.

Read More

Aproko wey dey come out from France say Under pressure Napoli oga wey be Carlo Ancelotti it make surprise waka go back the Paris Saint-Germain hot seat.

Read More

Bayern Munich Winger wey be Kingsley Coman don insist say im no dey even think am at all or now to waka comot for the Bundesliga champions dem.

Read More