Author: Jovita Eke

Gbajo gbanjo who go buy o, dis na the kine bell wey Manchester United dey ring as dem don turn  desperado to try find person wey go buy Alexis Sanchez dis summer.

Read More

Neymar dey way ahead of  Kylian Mbappe and im other team mates dem for the waka to be Ligue 1 richest asset, as Paris Saint-Germain dey boast clean sweep of the top 11 highest-paid players for inside  France.

Read More

Tori say no be only Lionel Messi dey para provoke for Eric Abidal comments dis week.Aproko wey dey come out from Spain tok say b4 b4 player wey be Xavi Hernandez sef dey vex with im b4 b4 team-mate.

Read More

E remain small tin make reigning FIFA Women World Cup Champions wey be the United States Women National Team (USWNT) to qualify for the 2020 Summer Olympic Games wey go shele for inside Tokyo.

Read More

Ross Brawn tok say Formula 1 go try to reschedule the Chinese Grand Prix if e no go fit hold on the original date wey dem bin put  sake of the coronavirus outbreak.

Read More

Barcelona don comot hand as dem dey try land Juventus defender wey never settle wey be Matthijs de Ligt dis summer and na sake of the chacha tax scheme wey Italy carry come.

Read More