Author: Jovita Eke

Tori say the Senegalese Football Association presido wey be Augustin Senghor don confirm say the  Teranga Lions go jam the Super Eagles of Nigeria for inside friend friend game as dem dey ready for the 2019 Africa Cup of Nations for inside Egypt.

Read More

As the draws for the Afcon 2019 don come and go so, many ex-internationals and presidos of football federations still dey yarn concerning the possible chances of some teams to shock others for the tournament wey go start for June. 

Read More

Rugby Africa Presido wey be Khaled Babbou don inform Unions as per the decision wey Rugby Africa EXCO take to cancel dis year Silver Cup wey suppose shele for the Lagos Polo Club, Ikoyi for Lagos Nigeria.

Read More