Author: Jovita Eke

Naija Golden Eaglets don fall yakata after the Junior Sylis of Guinea comot dem for setting through penarity and now dem go play Angola again for third place finish while Guinea go jam Cameroon wey also kpokpo Angola ontop 4-3 penarity waka to make the final.

Read More

21-04-19 A1 Kaduna Utd 1- 0 NAF FC Bye – Kada City FC ( Delta Force) 20-04-19 EFCC FC 1– 0 Malunfashi FC. A2 Bye – Jigawa GS FC Yarmalight 2 – 0 FC Zamfara FC Taraba 2 – 1 Kogi Utd A3 Bye – Road Safety FC Bimo SC 1- 1 Rarara FC Katsina Real Stars 1 – 0 Green Beret A4 Mighty Jets 3 – 1 Aklosendi Int’l Sokoto Utd 1 – 0 Adamawa Utd Giordano FC 0 – 0 ABS FC 21-04-19 B4 Ibom Youths FC 2-1 WBLC FC Crown FC 2 -0 Warrior Wolves …

Read More

The governing join body of African football wey be the Confederation of African Football (CAF) don approve make dem use the Video Assistant Referee (VAR) for the 2019 Africa Cup of Nations wey go shele inside Egypt.

Read More