Author: Jovita Eke

With the falling hand of golden Eaglets for the CAF U-17 African cup of nations wey just finish for inside Tanzania wey den finish 4th, b4 b4 Ex international wey be Mobi Okparaku don come out to para unto the way the team carry perform.

Read More

One player wey no happy as e dey so na Godwin Zaki wey dey strike for Enugu Rangers as aproko wey dey say the player no like as im no dey get chance to ginger im swagger for the Flying Antelopes for the naija Professional football league.

Read More

As part of the second Middle East Africa Championship wey dey go hold for  inside Lagos, Nigeria for early October, the first regional coaching and match official courses  go shele that same week. Na RLEF coach educators Martin Crick and Phil Smith together with Lebanon’s Nayef abi Said go lead the waka to make sure say everything dey on point. 

Read More

Head Coachee of Ibom Angels Football Club wey be Morufu Adeyemo Don carry warning give im  players say make dem no think am to use small eyes look their opponents for dis year State FA cup final, Police Machine Team.

Read More