Author: Jovita Eke

Tori say Ghanaians dey para sake of say Bernard Terkpetey name no follow for  Ghana squad wey dey go the 2019 AFCON as dem don enter social media begin dey tarsis and question coachee Kwasi Appiah to come explain give dem why the striker no dey list. 

Read More

Nigeria today start their waka for the 22nd FIFA U-20 world cup for inside Poland ontop good note as dem kpokpo Qatar 4-0 kondo for their opening kasala for the tournament.

Read More

Tori wey dey say Ghana  Don sharply go kolobi two technical experts wey be  Jermaine Lopia and Simon Copley from Manchester City and Arsenal respectively on top short term basis to helep the team ready for the Africa Cup of Nations finals wey dey come so.

Read More

As the countdown and preparations continue for the Womens world Cup for inside France,  the Cameroon women’s national team no dey play at all as dem carry better Akpako 4-0 kindo take Samma Levante for the friend friend  gbege wey dem play for the Pinatar Arena.

Read More