Author: Jovita Eke

Tori say dem don release the Confederation of African Football (CAF) Presido wey be Ahmad without any charge after dem ask am questions wey concern one corruption shook eye.

Read More

Gbegerism to take determine who kpake league don start today for Agege  Stadium Lagos as Enugu Rangers wey dey group A of the Super six fall yakata 1-0 kondoto Entombed FC, Kano  Pillars and Akwa United come play 2-2 draw while Ifeanyi Ubah fall 3-1 to Lobi Stars.

Read More

Tori wey dey on ground say Cuban mixed martial artist,  former freestyle wrestler and  UFC fighter wey be Yoel Romero don kolobi $27.45 million for a lawsuit against one supplement company.

Read More

Tori say the skippos of the 16 teams wey go compete for the HSBC London Sevens  jam for Kensington Palace as den dey ready for the round of the HSBC World Rugby Sevens Series 2019.

Read More