Author: Jovita Eke

Nigeria coachila Gernot Rohr dey hope to kpake win against first timers wey be Burundi to helep boost im team confidence for the 2019 Africa Cup of Nations. The three-time African champions go face the Central African nation for the first time for international competition for their Group B kasala for the Alexandria Stadium on Saturday. Burundi dey among two nations wey dey show for the first time for the tournament for Group B, alongside Madagascar, and Rohr say im team go dey look make statement for the group with better result.

Read More

B4 b4 UEFA presido wey be Michel Platini tok say im dey innocent of all the charges dem wey dem level against am. E yarn dis one after police ask am questions wey concern the awarding of the 2022 World Cup.

Read More