Author: Jovita Eke

B4 b4 Liverpool striker Daniel Sturridge don collect akpako ban from playing football for two weeks and dem don fine am £75,000 after deem find am gility of breaching betting rules dem. Na six week ban dem bin give Sturridge but dem suspend four weeks and e go dey free to play again on 31 July. The Football Association tok say dem go appeal against the dismissal by one independent regulatory commission of different charges wey show say e pass inside information over potential transfer for January 2018.

Read More

Cameroon don sack B4 b4 Netherlands midfielder Clarence Seedorf as coach after the Indomitable Lions fail to defend their Africa Cup of Nations title. The b4 Real Madrid player bin dey in charge under one year. Im assistant Patrick Kluivert and b4 Netherlands and Ajax team-mate don also park im load follow am join body. Cameroon lose 3-2 to Nigeria for the last 16 for Egypt and na dis one come make the country sports minister wey be Narcisse Mouelle Kombi come tok say make Seedorf waka. The b4 Real Madrid and AC Milan player bin sign…

Read More