Author: Jovita Eke

Eden Hazard scored his first goal for Real Madrid in a 1-0 pre-season friendly win over Red Bull Salzburg on Wednesday. The Belgian international, who moved from Chelsea in the summer, found the target with a right-foot finish after being set-up by Karim Benzema. Gareth Bale’s stand-off with Real Madrid continued after the forward was left out of Zinedine Zidane’s squad for the game. Bale had only played in two of Real’s five previous pre-season games, coming on as a substitute against Arsenal and Atletico Madrid, but has now been left out completely for a third fixture in a row.…

Read More

As dem dey ready for the first round of the African qualifying waka for the Women Football Tournament for next year Olympic Games for inside Tokyo, Super Falcons Head Coachila wey be Thomas Dennerby don invite 30 players to take start camping programme for Abuja as from Thursday wey be the 8th of August.

Read More

Arsenal legend Ian Wright don para provoke tarsis b4 b4 Gunners skippo wey be Laurent Koscielny say e no get respect sake of wetin e post for im social media wen Bordeaux bin Unveil am.

Read More

Tori wey dey come out from Asia tok say Fans for South Korea wan take legal action to carry collect compensation after Cristiano Ronaldo no show for one friend friend kasala during Juventus’ pre-season tour for Seoul last week.

Read More

Tokyo 2020 Ogas don dey test misting sprays and air-conditioned tents to carry fight the temperatures wey dey rise. Last year one heatwave for the city bin kii more than dozen people and now organisers don test ways to keep people cool for one international volleyball event. Dem do dis one just in case the temperatures hot rise for next year Games.With one year to go, 150 volunteers naim queue to test run the cooling measures dem. Dem even give Supporters fans and towels to helep keep them cool.

Read More

Argentine boxer Hugo Santillan don kpuff from the wounds wey e get for the title fight wey e fight just days after the kpuffing of Russian fighter Maxim Dadashev. The 23-year-old bin fall collapse for the ring on Saturday after im WBC Latino Silver lightweight bout with Eduardo Javier Abreu for inside Argentina bin end for draw. Dem carry am go hospital and e do emergency operation but kpuff on Thursday. Santillan go be the second boxer wey go die from wound wey e get for the ring dis week after dem confirm Dadashev kpuffing on Tuesday.

Read More