Author: Jovita Eke

Real Madrid Oga wey be Zinedine Zidane tok say im go depend on forward Gareth Bale even though say im bin wan comot the wales international for setting.

Read More

The Us Open say dem don carry wildcard give American teenager Coco Gauff for the women singles for the US Open this month.

Read More

Roberto Rossetti wey be UEFA head of refereeing don come out to defend the decision to carry appoint Stephanie Frappart as the Ref wey go dey middle for the European Super Cup final and e say notin meega, that is no shaking.

Read More

Florent Ibenga don end im five-year waka as manager of the Democratic Republic of the Congo after their Round of 16 comot for the 2019 Africa Cup of Nations.

Read More

B4 b4 Rivers Angels midfielder and the latest Nigerian international wey go waka from the NWPL enter  the Spanish liga Peace Ewomazino Efih bin enter Spain dis August after e sign 1 year deal with sporting club de Huelva.

Read More