Author: Jovita Eke

B4 b4 Brazil star Rivaldo tok say im dey expect Real Madrid to bam wella under Zinedine Zidane and e don ginger the club supporters say make dem never panic for now.

Read More

Unified world champion wey be Vasyl Lomachenko tok say im future for boxing no clear if e go kolobi all four titles wey dey for lightweight for the months wey dey come so.

Read More

Tori say Chelsea dey ready to reward striker Tammy Abraham sake of the way e carry start the season and the Blues ready to double im £50,000-per-week wages for Stamford Bridge.

Read More

Bayer Leverkusen sporting director wey be Rudi Voller don confirm say Bayern Munich bin ask about kpakeing Kai Havertz dis summer.

Read More

Holand oga wey be Ronaldo Koeman don suggest say Matthijs de Ligt chance to carry retain im place for the Netherlands starting line-up fit reduce if e continue to dey start ontop bench for Juventus.

Read More