Author: Jovita Eke

Japan world number four for tennis wey be Naomi Osaka yarn say she dey dey very comfortable anytime wey she play ontop courts wey dey hard.

Read More

After their 1-0 kondo loss to Valencia, Chelsea forward wey be Tammy Abraham don carry all im mind put for the Premier League kasala against Liverpool and promise say Frank Lampard boys go use vex face the Reds.

Read More

France Oga wey be Didier Deschamps don hail smallie midfielder wey be Matteo Guendouzi but e don carry warning give say make people no too expect too much of the talented youngster.

Read More

The La Liga don announce the salary limits of the 20 LaLiga Santander clubs for the 2019/20 season and the total reach 2.94 billion euros for the chacha campaign.

Read More

Paul Pogba still get hope of waka comot from Manchester United go Real Madrid after e like one social media comment wey dey tell am to move go Spain.

Read More

Tori say Nigeria dey try convince Chelsea striker Tammy Abraham to forget England and represent the Super Eagles for international level.

Read More

Barcelona Midfielder wey be Rafinha don sign one-year extension with the club before e come complete loan waka go Celta Vigo for the 2019-20 season.

Read More