Author: Jovita Eke

The fallout of Hatem Ben Arfa legal battle with Paris Saint-Germain show say im bin collect one bonus sake of say e no badmouth or tarsis the club publicly and e come training early.

Read More

Skippo Mohammad Naveed dey among one of the three United Arab Emirates players wey dem provisionally suspend after dem charge dem under the International Cricket Council (ICC) anti-corruption code.

Read More

Tori say dem fit set record attendance for women’s match for the United Kingdom after England announce say dem don sell out their Wembley friend friend kasala against Germany.

Read More

Tennis smallie player wey be Coco Gauff don fall hand comot for the first round for Luxembourg Open just days after she kolobi her first WTA title.

Read More

Tori say World Rugby don refer the Scottish Rugby Union to their disciplinary committee over wetin chief executive Mark Dodson bin tok for the build-up to the World Cup kasala against Japan.

Read More

UEFA don announce say dem dey open disciplinary proceedings against Turkey sake of the potential provocative political behaviour wey their players bin show after dem make military salutes for their last two kasalas.

Read More

Tori say Men and women go gbege against each other for one trophy for one chacha  event wey Swedish golfers Henrik Stenson and Annika Sorenstam go host next year.

Read More

Roger Federer don announce say im go compete for next year Tokyo Olympics as e dey try see wether im go fit kolobi the men’s singles gold medal wey be the only major prize wey e never still kpake.

Read More

Lionel Messi yarn say e remain small im bin wan carry im load waka comot from Barcelona for 2013 but now e dey plan to end im career for the Nou Camp.

Read More