Author: Jovita Eke

Tori wey dey say Oga Gordon Taylor wey be the chief executive of the Professional Footballers’ Association, don tok say im no go take any cut to im £2million wage as e no gree shake body for the kasala wey dey over footballers dem salaries as dis coronavirus crisis continue so.

Read More

Tori from inside France claim say Chelsea on ey near deal to carry sign Lille highly-rated defender wey be Gabriel Magalhaes for kpogiri wey reach inside  £30million a deal.

Read More

Tori say the Premier League don send one seven-point plan give club doctors to helep fight the coronavirus and dem don warn players wey no dey listen to advice and leave the country say football will go continue without them if dem no fit come back.

Read More

B4 b4 Tottenham oga wey be Mauricio Pochettino bin put im on the line to take allow Heung-Min Son go play for the Asian Games last season.

Read More

Tori say dem don suspend the LaLiga and the rest of the Spanish football calendar until further notice as the coronavirus don continue to scatter sport across the world.

Read More

Gymnast wey be Simone Biles don call out again for  independent shook eye eneter inside the Larry Nassar sex abuse scandal as she bin answer one tweet wey the USA Gymnastics tweet to carry wish her happy birthday.

Read More

Tori say UK Anti-Doping dey ready to shook eyes put for one farmer’ claim  say dem bin tell am lie  to take support  one high-profile case wey involve world boxing champion wey be Tyson Fury.

Read More

Manchester City oga wey be Pep Guardiola go like am if the authorities go gree suspend competitions sake of the coronavirus instead of to play games  behind doors wey dem close.

Read More