Uefa wan amend VAR for offsides decision

Aproko say dem fit amend the use of video assistant referees for marginal offside decisions next season if the joint bid by Uefa and the home nations’ football associations succeed.

The European governing join body presido wey be Aleksander Ceferin don tok say issues dey with the precision of artificial lines wey dem draw ontop the pitch to helep make decisions. Uefa go work with the four associations,wey each one get one vote ontop the board of lawmakers the International FA Board (Ifab).

Dem say any changes wey dem go make to the laws go shele for the Ifab annual general meeting for Belfast on 29 February.Plenty controversial offside calls don dey for the Premier League dis season.

If you use the quotes from this content, you legally agree to giveĀ www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.