Nicola Adams don comot hand from boxing

Tori say two-time Olympic champion wey be Nicola Adams don comot hand from boxing sake of say she dey fear say she fit go blind.

The Briton, 37, become the first woman Olympic champion wen she bin kolobi gold for the London 2012 olympics and she try retain her flyweight title for the Rio 2016 olympics.
She bin turn professional for 2017 and na she be the WBO world flyweight champion.
The last time wey she fight na for 28 September when she bin retain her WBO title after one split-decision draw with Mexico Maria Salinas.She bin finish with professional record of five wins and one draw.
Adams bin kpake the Commonwealth, European and world titles wen she be amateur and her 2016 gold medal come see her become the first British boxer for 92 years to retain im Olympic title.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

Share to...