Meet the Smallie Naija defender wey dey ginger for Leicester City U-18s

Smallie Nigerian defender wey be  Daniel Obi bin play im first game for  Leicester City U18s as dem kpokpo over Norwich City  3-1 for one U18 Premier League match wey shele for the Leicester City Training on April 13.

The player don gree scholarship deal with the club and e go dey active on July 1, 2019.

Obi tall well well at 6ft 3inc and e sabi carry imself especially for air . e ginger wella for defence for im team against Norwich and im work make sure say dem kpake victory.

Obi dey attract shook eye from different places but e prefer to join Leicester City as e believe say dem go helep am develop well as ogbonge player wey im be.

If you use the quotes from this content, you legally agree to give www.brila.net the News credit as the source and a backlink to our story. Copyright 2024 Brila Media.

Share to...