Nigeria’s Golden Eaglet assistant coach Nduka Ugbade has stated that the Nigeria U17 national team will take the challenge at the 2019 U17 AFCON a game after the other and hence, for now, have their sight fully focussed on ensuring a bright start against host nation Tanzania who they play this Sunday on matchday one.
Daily Archives
April 12, 2019
As count down continue for the Afcon draws wey go shele for Cairo Egypt, Teams don begin dey think who dem fit jam or avoid.
Nigeria Golden Eaglets don dey Tanzania to follow take part for the 13th Africa U17 Cup of Nations wey go shele from 14th – 28th April. The team go dey look to kolobi the U17 AFCON trophy again for Dar es Salaam on 28th April wen the tournament go end.
Older Posts